Music Lyrics: Odiegwu – Odumodublvck [Official Lyrics]

Read the official lyrics of Odumodublvck‘s “Odiegwu” below, and don’t forget to join our telegram and WhatsApp group for more updates on lyrics, music and movies.

Odumodublvck – Odiegwu (Official Lyrics)

Eh
Ah
Odiegwu
E don go
Ah

Dem want code I dunno dem don jones
I say she don kprass the Jonesing na high class
She been dey dagbana kush with the guys wey dey muzz on the go
I been dey trap with the guys wey bam kalashin on a low oo
Ah dey don know better know
Odiegwu I don go

Hey, big man Nono
Wetin she dey blow na colo
Dey can never smoke Arizo, scope am
Wetin dem dey burn na coco,
For the bando dem dey call us thug one,
Anytime we position na katakata killing with like ten men
When we start to perform nkor

Shower da a ruz them ah Hala no be big gun.
Dem wan code I dunno, them don jones.
I say she don kprass the Jonesing na high class
She been dey dangbana kush with the guys wey dey muzz on a go-oh-oh

Chorus

I been trap with the guys wey dey Pam kalashin on a low
Hmmm, dey don’t know dey don’t know
Odiegwu I don go

Fortify my spirit with agbo and dongoyaro
Defend my soul Celestine babayaro
Anytime I wire is a Maza, many funds and kele
Dey my phone. All of them can put a parker on a Nigga
How you take dey run am
Odomodu vibes and rhythm

E no too dey hard for the boy
When I open 32 deram Hughes na my cruise thema use mezebu
Dem wan code I don’t know dem don jones
I say she don kprass the Jonsing na high class
She been dey dagbana kush with the guys wey dey muzz on a go oo

ALSO WATCH  Music Lyrics: Way Life Goes - Korede Bello [Official Lyrics]

Chorus

I been dey trap with the guys wey dey Pam kalashin on a low
Eh dey don’t know Dey don’t know
Odiegwu I don go I don
Hmmmm
Ehhhhehhh
Odiegwu