Music Lyrics: Way Life Goes – Korede Bello [Official Lyrics]

From the newly released EP “Beauty and Bliss” by singer Korede Bello comes this one called “The way Life Goes”. This song is a reflection of his life’s journey and we have provided the lyrics below so you can sing along. Don’t forget to join our telegram and WhatsApp group for more updates on lyrics, music and movies.

Korede Bello – Way Life Goes (Official Lyrics)

I reminisce
On my way to the top
Many stairs
Back in the day when I had many friends
But twenty friends no go fit to play for twenty years
Many tears I don fight
Overcome many fears
But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence

Ohh
Because the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

It’s the way life goes
It’s the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It’s the way life goes
It’s the way life goes
Friends turn to foes
Even family can be your rival

Before you go
Before you start to go for dough
Know say money come money go
And money follow with the followers
Ogbeni know
People rise people fall
So live your life on the low
Some people just dey lie for their followers

Things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school
I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

ALSO WATCH  Music Lyrics: Bus Stop - Lil Kesh [Official Lyrics]

It’s the way life goes
It’s the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It’s the way life goes
It’s the way life goes
Friends turn to foes
Even family can be your rival