Music Lyrics: On Colos – Hotkid [Official Lyrics]

Nigerian talented singer Hotkid is out with an amazing song tilted “on colos”. Many people are already singing and dancing to this hit by Hotkid.  Ge the lyrics below and enjoy.

 

HotKid – On Colos Lyrics

Hmm hmm hmm
It’s Boom Beatz baby
Me I no want stress I swear I want to jaiye oo
Every blessed day na parte after parte oo
Make nobody come Dey give me bad energy ooo
I need someone to boost my Andrenaline ooo
Sodiq again
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Ahhh
Olo n farawe he’s smoking with Jago

On colos, on colos, on colos
Now e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohhh e don dey
On colos, ozn colos
Ah

On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohh my lordy
On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah, on colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos

Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Ayooooo yooo yoo mamama
I don dey don dey don dey tell am e no gree ooo
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiii mamama

I tell am make e leave am e no gree ooo
Ehn Sodiq again
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Olo n farawe he’s smoking with Jago
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Olo n farawe he’s smoking with Jago

ALSO WATCH  Music lyrics: Love Nwantiti - Ckay [Official Lyrics]

On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Ayooooo yooo yoo mamama
I don dey don dey don dey tell am e no gree oo