Music Lyrics: Bigger Odogwu – Prinx Emmanuel [Official Lyrics]

Gospel singer, songwriter and performer Prinx Emmanuel is out with another amazing song called “Bigger Odogwu” cop the lyrics below and enjoy. Don’t forget to join our telegram and WhatsApp group for more updates on lyrics, music and movies.

Prinx Emmanuel – Bigger (Odogwu) Lyrics

Our father wey dey for heaven
Nobody fit collect the chair
Wey you sit down
Our baba
We gabdun your pattern
We throway salama
For na you hold us down

These other gods
Wey them dey carry for pocket
I cannot relate
‘Cause my father no be their mate
These other gods wey them dey keep for apartment
All of them are worthless
And i just dey laugh

‘Cause my father is bigger than Odo
Odogwu Odogwu Any Odogwu
Your actions are not accidental
Only you no contester
Only you for the Center
Everything I Surrender
You dey give me bonanza

Ah ah ewo
At the mention of your name oh
And as you step in at the place
Every other power go mellow
Everywhere go dey rearrange oh

Nobody fit say no
Number One cha cha cha
Original Abba father
Everything go Sha pra pra
Only you oga kpata Kpata Kpata

Our father
Wey dey for Heaven
Nobody fit collect the chair where you sitdown

Our Baba
We gbadun your matter
And we throway salama
Cause na you hold us down

These other gods
Wey dem dey carry for pocket
I cannot relate
‘Cause my father is not their mate oh
These other gods
Wey dem dey keep for apartment
All of them are worthless
And I just dey laugh
‘Cause my father is bigger than)
Odogwu

ALSO WATCH  Music: Prinx Emmanuel Ft Limoblaze - Ifunanya [Mp3 Download]