believe me, johnny drille, the love you give me
believe me

Music Lyrics: Believe Me – Johnny Drille [Official Lyrics]

Johnny Drille is out with an amazing song titled “believe me” already making wave in the media space, read the lyrics below and sing along.

Believe Me – Johnny Drille

What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know

Chorus

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh baby o
Been in love with you for days
I don dey wait you for so long
Shomo
I’m crazy o
I’m crazy over you
Na wetin man go do to make you know

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah

What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know

Chorus

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

ALSO WATCH  Music Lyrics: Kpe Paso - Wande Coal Ft. Olamide

My pretty pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go
My pretty pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah