Music Lyrics: Balance – Simi Ft. Adekunle Gold [Lyrics]

Cop the Official lyrics of balance by simi and Adekunle Gold below and enjoy the vibe.

Award winning singer Simi and her partner Adekunle Gold have teamed up to dish out this amazing tune that’s already exciting the ears of music lovers. You should add it to your playlist.

Join our telegram and WhatsApp group for more updates on lyrics, songs and movies.

Balance (Official Lyrics)

Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for suffer head oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh

Chorus

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Story of my life won tun de o
Anything I do dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don’t live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good na my testimony
Everything turn around on a 360 oh

ALSO WATCH  Music: Adekunle Gold – 5 Star (Remix) ft. Rick Ross

(Repeat Chorus)

Everybody get their own for their own body (Eh eh eh)
Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance

(Repeat Chorus)