Music Lyrics: Nonso Amadi – Ease Up [Official Lyrics]

Nigerian music singer Nonso Amadi is out with another great song titled “ease up”

Nonso is known for good music. He always excite his fans an lovers of good music generally. This is the effect that ease up has produced.

Get hold of the lyrics below and sing along.

Nonso Amadi – Ease Up Lyrics

I came a long way from Ikeja
Na why I hot pass Lagos weather o
I no fit waste my time dey argue with you
I got move it’s now or never, never
So many distraction, commotion
Make a bad man run away
Politicians dem no send
We dey find traffic for mowe

They wan pull me over
How dey smell my money
Na wetin I dey try calculate
Say na this fine girl wey day cool me down
I don’t really blame myself
Iʼve been on this road for long time
Leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take am easy o

Chorus

We just wanna ease up
Forget the stress like you’ve got amnesia
Pretty girls with me, they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma G’s yeah
Girl you gotta ease up
Damn, so many things I fit complain
Naij men are mad, you know the saying
But how man go sane when nothings changes

I’m just saying
Buy a new whip they scratch your paint
Get some new ice snatch your chain
Times so hard it’s hard to blame ʼem

ALSO WATCH  Music Lyrics: Amber Rose - Marvel [Official Lyrics]

But me say ease up
Find me herbs and tea yeah
Make I look for visa
There’s no guarantee for this world
But me can’t give up o
Fighting is my default mode
Omo na wetin I dey find con dey find me ni
Fine girl wey cool my high bp o

I don’t really blame myself
Iʼve been on this road for long time
Leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take am easy o

Chorus

We just wanna ease up
Forget the stress like you’ve got amnesia
Pretty girls with me, and they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma gs yeah
Girl you gotta ease up