Music Lyrics: Ewele – Pheelz [Official Lyrics]

Talented Nigerian singer and producer pheelz has dropped an amazing song tilted “Ewele” to the excitement of his fans and lovers of Music generally.

The lyrics are below

 

Pheelz – Ewele Lyrics

Verse 1

Omo this hustle make you dey reason things brother man
The kind of things wey go ginger you, give you wings
Omo dem think say we both dey the same plane
But dem no know say their own flight na economy

Pre-Chorus

They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can’t talk
Ridimakulayo

Chorus

Ewele
Ewele, ewele
Case ita gbangba
Talomode, talagba
Ewele
Ewo lekpe, ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode, talagba

Verse 2

Omo, take me for instance oh
They just wan use me kan gbe kan so
Plan wey dey get na there business oh
I’ve been consistent on these stairs oh
But shori
Ode lo like
24/7 I’m on the grind
All their strategies but I don’t mind
I sharply stand and I turn on the light and turn up the mic ah

Pre-Chorus

They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can’t talk
Ridimakulayo

Chorus

Ewele
Ewele, ewele
Case ita gbangba
Talomode, talagba
Ewele
Ewo lekpe, ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode, talagba

ALSO WATCH  Music: Yimeeka – Smooth Criminal ft Pheelz [Mp3 Download]

Outro

Yeah, sho ye?
Omode yi, sun mo bi
Sho ye?, nibo
‘Cause omode yi le koko
‘Cause omode yi le koko
‘Cause omode yi le koko
Ridimakulayo