Music Lyrics: Bigi Man – Father DMW Ft. Berri Tiga

Father DMW has featured Berri Tiga in a fresh new release titled “Bigi man ”

Father and Tiga did justice to “bigi man” lyrics as they delivered an outstanding vocals.

The lyrics to are below.  Get hold of it and sing along

Bigi Man – Father DMW ft. Berri-Tiga

Berri wey dey sing song yea
Yo X!
Giddem

Who’s that nigga wey dey carry shoulder high?
Where I dey today omo see na God, Walahi
And when I drop the gbedu dem go always feel my vibe
Man no dey bother o
Just want my raba o

I just wan dey my dey
So no use me dey play
Say my hustle go pay
You no fit block my way

I just wan dey my dey
So no use me dey play
Say my hustle go pay
You no fit block my way

ALSO WATCH  Music Lyrics: Jonny Drill - How Are You (My Friend)